
“WHY YOU DAE RUSH-“ – official lyrics!
ARTISTS👉🏾:-Eddie King And P2-
-INTRO:-
Team – Team, Team Best
Why You Dae Rush…
-1st VERSE-
-Eddie King-HoneyBoy-
Na tin wae dae wound she dae fen
Pikin don lef ihn man for ihn geng
Slay mama pikin say ihn na Peng
Kolot kalat Chen chen chen
Heh wach pikin ihn pipul dem lek am//Dem cherish am
Day nor go pass wae dem nor see am aaaa dem dae miss am
Good girl gone bad lek wae dem gee player red card
D pikin e tall e fine don e kam notice say e fine
-CHORUS-
U papa nor be dangote
-Why You Dae Rush?-
U don lef per rush rush tae u don crush
-Why You Dae Rush-
U worry pass make haste aaaa u go loss
-Why You Dae Rush-
Hmmmmm u go loss
-Why You Dae Rush-
X2
-2ND VERSE-
-P2 Dae ya so!!-
Set yai mek u bet fat foot
Nor look face na for look pockit
Na so den begin dae kick am per we den turn ashawo
Ar nor lek am ar jus wan eat ihn moni (ashawo)
E busy dae spen am per u e sef wan eat u bodi (ashawo)
But baboo bin don eat n lef am for monkey wae mek dog cam patient d bone
High grade na e name e level dae up aaa ashawo
All sai u dae nak n lef am for iphone aaa u nor dae blow
Well push don cam per shub
Marade nowadays noto by luck
-CHORUS-
U papa nor be dangote
-Why You Dae Rush?-
U don lef per rush rush tae u don crush
-Why You Dae Rush-
U worry pass make haste aaaa u go loss
-Why You Dae Rush-
Hmmmmm u go loss
-Why You Dae Rush-
-CHORUS-…
till fade.….
